Rema: RAVAGE – EP.
Rema: RAVAGE – EP.
Official Release Date: October 27, 2023.
Record Label: Mavin Global Holdings, Mavin Records, Jonzing World Entertainment
Producers: London, P.Prime
Divine Ikubor, popularly known as Rema drops his fourth EP, a new 4-track EP – RAVAGE, about to set a new record. Listen, watch videos, Download, Lyrics, Song meanings and reviews, Album milestones, Comments from fans and reactions, Merchandise and Tour dates
Rema: RAVAGE – EP Tracklist
Track 1 – Trouble maker
Track 2 – DND
Track 3 – Smooth Criminal
Track 4 – Don’t Leave
Track 5 – Red Potion
DOWNLOAD LINK
ALL REMA SONGS FREE DOWNLOAD
Rema: RAVAGE – EP Free Download
Watch out for the new face of Afrobeat in 2024 on Instagram
Rema: RAVAGE – EP Lyrics

Track 1 – Rema: Trouble Maker Lyrics
Another banger!
How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I’m Jahgo
I’ve been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money ’cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandateỌmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that’s yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on scheduleDem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheetUna dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise meỌmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that’s yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on scheduleDem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheetDem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Track 2 – Rema: DND Lyrics
[Intro]
Uno, dos, tres
Banger
Another banger[Verse 1]
Mo to ti de, lati gba gboru, oshey
Me wey be were
Oya, gawu oh, gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me malu (Malu, malu)[Pre-Chorus]
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе[Chorus]
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)[Verse 2]
Baba won
E sure for me my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idan
Omo make I no too talk, make I sofri sit down[Pre-Chorus]
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake[Chorus]
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)[Outro]
Track 3 – Rema: Smooth Criminal Lyrics
Another banger
Smooth criminal, Michael Jackson
Oya who you wan taxi eh
Look twice make you know who you dey talk to
Before you go yarn SHHH
Your babe dey find me for outside
She lie say she wan go piss
Yeah, Me and my guys make more money than you yearly my G listen
How am I living exotic
What am I wearing it’s foreign
What am I drinking it’s scottish
All of my exes I’m sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I’m working
When I am playing, I’m playing
My payment please don’t delay it
If you don’t give me, I’ll take it
Pepper dem, Pepena, Pepena
Pepena, Pepena, ya
All of the girls dem dey whine
They dey dance Koroba, Omo nla
Omo sho ja aa
If I withdraw money, you go ja
Smooth Criminal
Oya wetin dey smell o
Na doings
Are you in your feelings
You say I be thief you no catch me
I’m too good for your comparison
Me and you
Not the same thing
Oga nla
Prince of Afrobeats
I be wild animal, Redana
Everyday I dey break your agenda
Gbefun jor
If una leave me, I go dey vex dey go
Show una Kolo
Oil dey my head orobodo for my bololo
I no dey get fomo
I dey hustle my kobo
I no dey wash anybody like shampoo
Ye
Dem see say Rema don show
All of them jajajajajajajaja
How am I living exotic
What am I wearing it’s foreign
What am I drinking it’s scottish
All of my exes I’m sorry
I know your life is boring
Please do not disturb me
When I am working, I’m working
When I am playing, I’m playing
My payment please don’t delay it
If you don’t give me, I’ll take it
Pepper dem, Pepena, Pepena
Pepena, Pepena, ya
All of the girls dem dey whine
They dey dance Koroba, Omo nla
Omo sho ja aa
If I withdraw money, you go ja
Smooth Criminal
Track 4 – Rema: Don’t Leave Lyrics
London
Another banger!Bad man rub on her body when I’m loving her
Bad man kill for me, baby, me no kid you not
My gyal tell me say she need my thing, I roger that
Her friends want the type of love that my baby got
The type of loving that I give is unconditional
The way me kolobi my baby like a criminal
I took her from a pussy nigga who’s not worthy yaShe love me, she love me, yeah, because I keep it P P
She love me, anytime we sexing, never quickie
Bounce e body body, bounce e body
Me I take her to the balcony, I’m getting little greedy greedy greedy
She washing off, I pull up, yeah, I’m sneaky
Stroke on her pussy, she a cry, baby aah
Pisces, gimme piece of your pie, baby aah
Time to leave, won’t you say bye to me, ah ah?Don’t leave, don’t leave
She say don’t leave ah ah
She say, Remy, I don’t mean to be mean
You always hustle up for the green
Take one for the team
She seizing up my keys
New-level tease
She no wan share my body with no other girl, she’s on some JoleneShe never get enough of my loving, my loving, my loving, my loving, my loving
Yeah, she no fi get enough of my loving
She no fi get enough of my loving, my loving, my loving, my lovingHmmm ah, whine for me nah, ju ba di
Make we run am on a low, I no tell daddy
Make I spray you money like I be Alhaji
Hmmm ah, colos, girl your body e dey on colos
Yeah eh, no be April fool OyamilenuShe love me, she love me, yeah, because I keep it P P
She love me, anytime we sexing, never quickie
Bounce e body body, bounce e body
Me I take her to the balcony, I’m getting little greedy greedy greedy
She washing off, I pull up, yeah, I’m sneaky
Stroke on her pussy, she a cry, baby aah
Pisces, gimme piece of your pie, baby aah
Time to leave, won’t you say bye to me, ah ah?Don’t leave, don’t leave
She say don’t leave ah ah
She say, Remy, I don’t mean to be mean
You always hustle up for the green
Take one for the team
She seizing up my keys
New-level tease
She no wan share my body with no other girl, she’s on some JoleneDon’t leave, don’t leave ah ah ah
She say don’t leave ah ah ah ah
She say, Remy, I don’t mean to be mean
You always hustle up for the green
Take one for the team
She seizing up my keys
New-level tease
She no wan share my body with no other girl, she’s on some JoleneShe never get enough of my loving, my loving, my loving, my loving, my loving
Yeah, she no fi get enough of my loving
She no fi get enough of my loving, my loving, my loving, my loving
Track 5 – Rema: Red Potion Lyrics
[Intro: Rema]
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger[Chorus: Rema]
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, “What’s up”
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha[Refrain: Rema]
Baby, I need your love
Kirikiti-uh[Verse 1: Rema]
I tell her make she bring her friends but she bring five minus one (She wanna—)
She wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry crеate situation, wey e bе say me no carry am (Carry her own wahala)
(Shhh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your Kitty-Kat[Refrain: Rema]
Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh[Verse 2: Rema]
You not fit talk abi? You no fit shout abi?
You no fit, you no fit, you— (E shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (Wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki)[Chorus: Rema]
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk, “What’s up”
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha (Every—)
Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh)
Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, “What’s up”
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha[Outro: Rema]
Baby, I need your love
Uh-uh

Listen to RAVAGE – Full EP – Album by Rema – Apple Music
Rema’s bio on Apple Music
Rema burst into the limelight with his 2019 self-titled debut EP exhibiting a raging appetite for dominance. On 2023’s RAVAGE, the artist continues to show the self-assurance and no-holds-barred attitude that has seen him conquer the years since. “For years I’ve said, ‘Another banger’,” Rema tells Apple Music, “and creatively I’ve always connected to the energy of being the creator of the bombs and not the bomb itself—not the volume of energy it disperses, not the flame it spreads, but the fire it sparks in the hearts of many, helping to elevate them from their downtimes.”
RAVAGE is the final chapter in the Rave & Roses universe. Though Rema has never shied away from self-gratification, there is an undeniable shift marked by heavy-hitting production assists from London and P.Priime. While the romantic chronicles that lined Rave & Roses appear here, the artist makes clear his indifference to perceptions of him, tilting closer to the role of the villain versus the hero. On “DND”, he boldly declares, “Ṣe I wan good ṣe I wan bad?/Ṣe I wan real ṣe I wan fake?/Me I no do again.”
A crucial part of Afro beats’ sustenance, Rema continues to draw from his well of inspiration, securing his place as an ardent student of the game. With RAVAGE, the artist explores new depths, yet tightens his hold as the self-appointed “Prince of Afrobeats”, as he states on “Smooth Criminal”.
“On this project, I connect with my inner flame, my inner rage,” Rema explains. “It’s like an outburst [from] inside me that I’ve held in for too long. It’s not fuelled with negativity, rather it’s fuelled with drive, passion and destiny. What people will hear on this project is a little exhale from me, only it comes with fire.”
Ravage – EP: Track 1 – Trouble maker by Rema on Apple Music
Ravage – EP: Track 2 – DND by Rema on Apple Music
Ravage – EP: Track 3 – Smooth Criminal by Rema on Apple Music
Ravage – EP: Track 4 – Don’t Leave by Rema on Apple Music
Ravage – EP: Track 5 – Red Potion by Rema on Apple Music
Listen to RAVAGE – EP – Album by Rema – Spotify
Rema’s bio on Spotify
Afrorave prodigy, Rema was introduced to the world in March 2019, with the release of his self-titled debut EP, and the global hits “Corny”, “Dumebi” and “Iron Man” which was featured on Barack Obama’s Summer Playlist. His debut EP will be remembered for defining a new era for African pop. He’s released two more projects in the same year of his unveil.
The 23-year-old’s ascent to global recognition has inspired multiple mentions in global publications and platforms, including cover stories in Fader & Dazed, and features in Pitchfork and Rolling Stone which listed “Iron Man” among its best 50 songs of 2019.
Building on a stellar debut year, Rema continued his global mission in 2020 with the double release of the Rvssian-assisted “Beamer (Bad Boys)” and “Rainbow”, and chart-topping “Ginger Me” and “Woman”.
With the release of his debut Album, Rave and Roses in 2022, followed by a 14 cities sold out tour of the United States and a collaboration with Selena Gomez on his global hit, Calm Down Remix- Rema became the highest and longest charting Afrobeat artist on the Billboard Hot 100. He has also become the first ever artiste to record a billion Spotify streams on an Afrobeat record. With a Guinness World Record, over 2 Billion Career streams, a VMA Award for Best African Song, and a show at the 02 Arena billed for November, Rema’s music continues its stranglehold on streaming charts, and the singer’s push for global stardom is stronger than it’s ever been.
Ravage – EP: Track 1 – Trouble maker by Rema on Spotify
Ravage – EP: Track 2 – DND by Rema on Spotify
Ravage – EP: Track 3 – Smooth Criminal by Rema on Spotify
Ravage – EP: Track 4 – Don’t Leave by Rema on Spotify
Ravage – EP: Track 5 – Red Potion by Rema on Spotify
Rema: Ravage – Helpful Internal Resources
Rema – Trouble Maker Theme & Meanings
Rema – Smooth Criminal Theme & Meanings
Rema – Don’t Leave Me Theme & Meanings
Rema – Red Potion Theme & Meanings
Listen to RAVAGE – Full EP – Album by Rema – Apple Music
Listen to RAVAGE – EP – Album by Rema – Spotify
Rema – RAVAGE – EP – All tracks Lyrics
Rema – Ravage Production processes
Rema – Ravage Interviews
Rema – Ravage Project contributors and teams
Rema: RAVAGE Trending News & Updates
Rema: RAVAGE Social Media Videos
Rema: RAVAGE Social Media Reviews & Criticisms
Rema – Ravage Album’s milestones & success
Rema – Ravage comments and reactions
Rema – Ravage Merch
Rema: Ravage – Helpful External References
Listen to new trending album and Afrobeat artiste – Shaketable
DOWNLOAD FULL EP Rema: RAVAGE – EP Free Download
Rema: RAVAGE – EP Free Download
Rema at the O2 London – Get tickets
Singer Rema finally speaks on joining illuminati – Graphic Online
Rema: RAVAGE – EP Free Download
Rema Drops ‘RAVAGE’: The Final Chapter To Rave & Roses (criticcircle.com)
Leave a Reply